MP3JOSS

Wizkid - Kese (Dance) (Lyrics)

Wizkid - Kese (Dance) (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleWizkid - Kese (Dance) (Lyrics)
AuthorSolitude Songs
Duration2:54
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=hPORyrjeqJ4

Description

♫ Wizkid - Kese (Dance)
▪️ Discover similar songs on Spotify: https://spoti.fi/3h2h85P
▪️Stream/Download: https://Wizkid.lnk.to/kese

◼️ Support Solitude:
Instagram: https://instagram.com/solitude.songs
Facebook: https://facebook.com/solitude.songs/
Spotify: https://spoti.fi/3hwoxfE

◼️ Connect with Wizkid:
https://www.facebook.com/wizkidmusic/
https://twitter.com/wizkidayo

◼️Lyrics:

[Chorus]
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

[Verse 1]
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my j's (Yebo)
Even normally, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j's, I dey on my j's

[Pre-Chorus]
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

[Chorus]
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

[Verse 2]
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bẹ̀ sì ìtàlàwà
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last get lastest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

[Pre-Chorus]
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

[Chorus]
Dance (Gbedu)
Chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

#WizKid #Kese #Dance #Lyrics #SolitudeSongs #HipHop #Rap #Rnb
Kese,Wizkid Kese,Wizkid Kese Lyrics,Wizkid Kese Dance,Dance,Chale make we dance,Make it dance,Let the music e dey play,Omo say you go dance,You go dance,Gbedu,Kese Lyrics,kese,wizkid kese,wizkid kese lyrics,wizkid kese dance,dance,chale make we dance,make it dance,let the music e dey play,omo say you go dance,you go dance,gbedu,kese lyrics,new wizkid,kese dance lyrics,wizkid dance lyrics,kese dance,wizkid dance,wizkid kese live,lyrics

Contact for submissions, business inquiries, copyright issues, etc.
solitude.songz@gmail.com

🎧 Just For You

🎵 Love All Night - Amo & Aymen 🎵 Soda Pop - Kpop Demon Hunters Cast 🎵 Sexy And I Know It - Lmfao 🎵 Tau Mich Auf - Zartmann 🎵 Messy - Lola Young 🎵 Show Me Love - Wizthemc, Bees & Honey 🎵 Not Like Us - Kendrick Lamar 🎵 Childlike Things - Fka Twigs 🎵 Die With A Smile - Lady Gaga & Bruno Mars 🎵 Sex On Fire - Kings Of Leon 🎵 Blessings - Calvin Harris Feat… 🎵 Forever Young - David Guetta, Alphaville…