MP3JOSS

Ayra Starr - Rush

Ayra Starr - Rush

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleAyra Starr - Rush
AuthorLatinHype
Duration3:06
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=VAXGYrtO6gY

Description

E dеy rush well well e bе much (E be much)
Na God dey make my tap e dey rush
Ayra Starr - Rush (Lyrics)
» Descargar:

» Apoyo Ayra Starr:
https://www.instagram.com/ayrastarr/
https://twitter.com/ayrastarr
https://www.facebook.com/starrayra

(Letra):
[Intro]
Vibez
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like
Munch (Feelin’ U)
Ice Spice
Poland
Lil Yachty
Heyy
Lil Baby
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling—)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Tags:
Rush
Ayra Starr Rush
Rush Ayra Starr
Ayra Starr Rush Letra
Rush Ayra Starr Letra
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well e bе much (E be much)
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch yeah
Rush Lyrics

#AyraStarr #Rush #Lyrics

Contact: LatinHypes@gmail.com

🎧 Just For You

🎵 Titanium - David Guetta Feat. Sia 🎵 Wake Me Up - Avicii 🎵 We Pray - Coldplay Feat. Little Simz… 🎵 Luther - Kendrick Lamar & Sza 🎵 Love All Night - Amo & Aymen 🎵 Happy - Pharrell Williams 🎵 I Gotta Feeling - Black Eyed Peas 🎵 Childlike Things - Fka Twigs 🎵 Tonight - Pinkpantheress 🎵 Sexy And I Know It - Lmfao 🎵 Soda Pop - Kpop Demon Hunters Cast 🎵 Go Baby - Justin Bieber